Maria

My girl, sey me I never see your kind E be for your lov girl I be waiting And I no lie, you sweet like Tuwo shinkafa oo Mami mi adore your captivating You carry face and character You too fine your body come marama If you want we go fly to Maraba Omo sho ma wa sun gbalaja oo I getty Girls for Canada But e be you wey I wan Dey parapa If them like make them fall for Shalanga o Omo sho ma wa sun gbalaja oo Ah Maria girl you are all I think of yeah All I think of yeah oo Ah Maria girl you too fine like kilode Fine like kilode yeah yeah oo Girly e be you me wan call my shawty I wan Dey with you when it's cold and sunny You Coolly my pressure down Low waist Na you go empty my pocket For like to plug my socket Baby girl you high me pass Moet You carry face and character You too fine your body come marama If you want we go fly to Maraba Omo sho ma wa sun gbalaja oo I getty Girls for Canada But e be you wey I wan Dey parapa If them like make them fall for Shalanga o Omo sho ma wa sun gbalaja oo Ah Maria girl you are all I think of yeah All I think of yeah oo Ah Maria girl you too fine like kilode Fine like kilode yeah yeah oo