Motivate Yourself

Right now oh no oh whoa whoa whoa Yeah yeah yeah yeah yeah When I'm looking at the mirror All I see is me All my imperfection and my insecurities I just wanna fly thinking in my mind With everything around me, how do I survive I want great for me Friends and my family Even though I hear say Na all man for himself I just wanna get it with everyone here Aye o le o aye o le Heard so many times o When I was a kid Now wey I don grow Omo no be so e be gat to hustle for myself Cause I wanna be a king So I motivate myself o Motivate myself o Cause nobody go dey If money no dey Nobody go dey if raba no dey If raba no dey yeah I motivate myself o Motivate myself o Cause nobody go dey If money no dey Nobody go dey if raba no dey If raba no dey yeah Man go hustle til thy kingdom come If you no ball dem go say no be sure boy Make Nkechi no get belle Gats dey use comdom Cause na person wey get money na him dey do convoy Aye o le o aye o le Heard so many times o When I was a kid Now wey I don grow Omo no be so e be you gats to hustle for yourself If you wanna be a king So motivate yourself o Motivate yourself Cause nobody go dey If money no dey Nobody go dey if raba no dey If raba no dey, yeah Motivate yourself o Motivate yourself o Cause nobody go dey If money no dey Nobody go dey if raba no dey If raba no dey yeah