Like A Movie

Randay oh no no nom yeah yeah Melanin po po po Sey me wan score score score Sey me want you gimme your lo lo love (Lo love) Baby o opor por por Girl ya the final Ain't nobody but you my Delilah Dem wan test but them no fit try am Away with you sey me flier Girl you know this Sey you can do But them no fit taste your perfume Smell your loving cut my dada Just to prove I no fit lie for you Me I fit die for you So hypnotized by you Girl me fit kpi for you naa When I'm with you is like a movie Dunno oo My baby come inside let's do it Yunno oo When you no dey sey man be clueless Dunno ooo When I'm with you is like a movie Ahh is like a movie Girl me be loving you like kilode yeah uh And na you dey pon my mind Every day yeah Baby loving you like kilode (No na) And na your dey for my kind Every day oh my baby kilode yeah Like a spliff in my head you amazing Yeah Those wey dey hate on you they are crazy Yeah Fashion god girl you massacre you massacre Eat flesh like a cannibal a cannibal You carry no be lie yeah Blown away Afghanistan Bhim Girl you know this Sey you can do But them no fit taste your perfume Smell your loving Cut my dada just to prove I no fit lie for you Me I fit die for you So hypnotized by you Girl me fit kpi for you naa With you is like a movie dunno oo My baby come inside let's do it (You you) yunno oo When you no dey sey man be clueless dunno ooo When I'm with you is like a movie Ahh is like a movie Girl me be loving you like kilode Yeah uh And na you dey pon my mind Every day yeah Baby loving you like kilode no ah And na your dey for my kind Every day oh my baby kilode