Week Enjoyment

Person wey dan die no fit shake body Me I get one life and gat to jolly Man wey house wife still Dey catchy konji Aunty silifatu mi o le ku feni body You getty money you no fit flex Disappointment Politician with big belle na enjoyment You get body you fit dance Disappointment If you carry overload for back Na enchantment Para, ra roro Wa ba mi jojo Wa ba mi jojo I no be SIM card but me I get connect If no be money, sey no Dey talk for my ear You no be baller sey them go bounce you for here You can’t out drip me for here Omo craze gats Dey your head You getty money you no fit flex Disappointment Politician with big belle na enjoyment You get body you fit dance Disappointment If you carry overload for back Na enchantment Para, ra roro Wa ba mi jojo Wa ba mi jojo