Oyi (feat. HI Idibia)

&
Oh oh oh oh yea Alright yeah yeah Zeeno production Help me spread this message like Globacom Make nobody come here dey come dey form I know say no be everybody follow come And no be every breast wey be silicon ehen Make dem no come dey wash you And make you do exactly what you wan do Make you no say I no tell you Make you no let devil come dey use you But if I tell you say I love you Abeg abeg no go turn me your mugu That time 30 billion no go do you That time edumoga no go see you ehen And if I start to dey stress you Let me know because I no want to vex you Bottom line na only you wey know you The same time you go do wetin wey favour you Ahh ehen oyi Alo ma nyeótukpo So make we do the thing jeje make we do the live show Eh ah eh eh oyi Alo nma'iye góligbo So just be living your life and do the thing jeje live show If body dey hot you drink water No come come dey form like butter Because I know say you know say I know you And no be every dressing go fit you ehen Make you no make me mara eh Attentiveness for my matter eh I no fit halla I no fit shout I no wan make na me and you dem talk about And if I tell you say I like you Abeg no let shakara come dey kill you That time 30 billion no go do you That time edumoga no go see you ehen And if I start to dey stress you Let me know because I no want to vex you Bottom line na only you wey know you The same time you go do wetin wey favour you Ehen eh eh oyi Alo ma nyeótukpo So make we do the thing jeje make we do the live show Eh ah eh eh oyi Alo nma'iye góligbo So just be living your life and do the thing jeje live show Ahh ehen oyi Alo ma nyeótukpo So make we do the thing jeje make we do the live show Eh ah eh eh oyi Alo nma'iye góligbo So just be living your life and do the thing jeje live show Make you dey check yourself Before you come dey do wetin go cast you Cause I don try for your matter Make you butter make you no dey do pass you ehen Cause I go do my own and you go do your own Anything wey remain na bon we go bon Cause life is too short for debating Levels too cure for you na wetin Ahh ehen oyi Alo ma nyeótukpo So make we do the thing jeje make we do the live show Eh ah eh eh oyi Alo nma'iye góligbo So just be living your life and do the thing jeje live show Live show live show Zeeno foster