In Love & Ashes

Wooh uh! Wooh uh! Wooh uh! Wooh uh! Some get head but them no get sense Some get mouth but them no fit to shout Some get eyes but them no fit to see Some get leg to walka but for that same walka them get hit by a car You just never know wetin life go fling to you Never let the voice of defeat to sing to you And as you dey go, continue to do wetin you sabi do No go look Uche face, cause some people dey craze Just continue to chase Them don dey cry again I dey see them from far away So we calculate I gats to find a way Sorrow, tears and pain You either lose or gain I cannot send the rain Now tell me who's to blame In Love and Ashes In Love and Ashes Memory flashes (Memory flashes) Open your mind Take a look at me And my guy tell me wetin you see Not based on bias Or not based on who I be A person like you wey dey put head like you Or a stranger because of the thing I believe Na one love religion I belong to Never let the voice of defeat sing to you And as you dey go, continue to do wetin you sabi do No go look Uche face Cause some people dey craze Just continue to chase Them don dey cry again I dey see them from far away So we calculate I gats to find a way Sorrow, tears and pain You either lose or gain I cannot send the rain Now tell me who's to blame Wooh uh! Wooh uh! Wooh uh! In Love and Ashes In Love and Ashes Memory flashes (Memory flashes) And try to focus on the ties that binds us together Than the differences that separate us my brother