Important

Nka hale leche kelewo keledrop Ika tunabah nege meje kenemo Nka hale leche kelewo keledrop Ika tunabah nege meje tunowo Yeah hmm Stop that shit No the come the do like fly No dey touch your shit At the same time my guy gbe body e No the le no dey fear no dey do like ole Let them know all my guys are ballers All my guys none of dem be hand fallers All of dem na shot callers And na the way I want make you dey show be that Because e no matter where you come from e no matter where you come from E no matter who you be e no matter who you be As long as your brain dey function Wetin go be must to be Even nyash dey important My guy be careful make dem no photoshop greener pastures for you Even nyash dey important Be careful because if you no use person person go use you Even nyash dey important My guy be careful make dem no photoshop greener pastures for you Even nyash dey important Be careful because if you no use person person go use you Nka hale leche kelewo keledrop Ika tunabah nege meje kenemo Nka hale leche kelewo keledrop Ika tunabah nege meje tunowo Hmmm politician moving sha I no matter but I see you want to buy me sha Election don dey come you don the toast me sha I no dey calm but right now you want to calm me sha You go dey your corner feeling alright You no tell dem say e dark but dem go want to sell you light The minute wey you buy am you don sell your human right Dem go call you bush man just to thief your birthright Na who put night no go make you see the light Appreciate humble beginning check your tip before you ride The way you are moving You are moving alright Don't let them deceive you to join their path Because e no matter where you come from matter where you come from E no matter who you be e no matter who you be As long as your brain dey function Wetin go be must to be Even nyash dey important My guy be careful make dem no photoshop greener pastures for you Even nyash dey important Be careful because if you no use person person go use you Even nyash dey important My guy be careful make dem no photoshop greener pastures for you Even nyash dey important Be careful because if you no use person person go use you Nka hale leche kelewo keledrop Ika tunabah nege meje kenemo Nka hale leche kelewo keledrop Ika tunabah nege meje tunowo People make the world go round People make the world go round Yeah yeah yeah Nka hale leche kelewo keledrop Mixing Zeeno Foster yeah yeah yeah Nka hale leche kelewo keledrop Nka hale leche kelewo keledrop Nka hale leche kelewo keledrop Nka hale leche kelewo keledrop