Omo Mi

Imole (Ye-ahh, ye) She love me, I love her too Bad girl wey get tattoo Call me for after two I no dey sleep like ojuju She sweet like vanilla Joseph pelu Maria (Joseph pelu Maria) I sabi her from my area (uh) E dey make me sick like Malaria Paddie mi, b'ojeja je (paddie mi, b'ojeja je) Aje ngbo, kole dun mi (aje ngbo, koni dun mi) Tori, emi mo l'odo yen (oh) Mo de p'eja t'oma wun mi (p'eja pa t'oma wun mi) Mo le pa Titus, mo le pa Kote I no dey club but, mo le ra Rosé When she's off, I be her battery When I'm down, she be my chargie Omo mi oh, omo mi oh Oleku, oleku Nkwobi oh, Nkwobi O l'oyin oh, o l'oyin Omo mi oh, omo mi oh Oleku, oleku Nkwobi oh, Nkwobi O l'oyin oh, o l'oyin She lie down, melo, tete-te Give me Vybz like cartel High me like Martell Many of my shit, she accept Olohun, ma je a te In the worst time she say I'm the best If I para, she go follow vex Many many things but make I rest Make I tell you story (story) Many bad things she dey do me oh (mm-mm) Many bad things I do her too (mm-mm) Mo kon follow oro inu Bible "T'oba gba e l'eti otun, ko ko t'osi si" "Love your neighbor as you love yourself" So, I love her the way I love myself Ja mi, my brother, I no fit trust myself, uh Paddie mi, b'ojeja je (paddie mi, b'ojeja je) Aje ngbo, kole dun mi (aje ngbo, koni dun mi) Tori, emi mo l'odo yen (oh) Mo de p'eja t'oma wun mi (p'eja) Mo le pa Titus, mo le pa Kote I no dey club but, mo le ra Rosé (mo le ra Rosé) When she's off, I be her battery When I'm down, she be my chargie Omo mi oh, omo mi oh (omo mi oh, omo mi oh) Oleku, oleku (oleku, oleku) Nkwobi oh, Nkwobi (Nkwobi oh, Nkwobi) O l'oyin oh, o l'oyin (o l'oyin oh, o l'oyin) Mo le pa Titus, mo le pa Kote (mo le pa Titus, mo le pa Kote) I no dey club but, mo le ra Rosé (I no club but, ra Rosé) When she's off, I be her battery (when she's off, I be her battery) When I'm down, she be my chargie (when I'm down, she be my chargie) When I'm down, she be my chargie (Boombah)