Ngozi

&
CRAYON, AYRA STARR - NGOZI (LYRICS) You gimme light bi ti solar Can feel your love taking over On a good day I be loner See what you make me discover ah Girly you dun change my persona ahn The revelation is in order All the pressure I been under Why I call you Ngozi God dun bless me Ngozi No deserve this kind loving The loving wey you show me Private lounging in Paris With expensive room service No one make me do like this Girl i gat you no worries E dey do me, wa wa, o o Scatter my internal Craving your nsala o No killy me Kitana Jeka lo biza wa o Hypertension idi nla nla Referee no disallow No killy me Kitana E dey do me, wa wa, o o Scatter my internal Craving your nsala o No killy me Kitana Jeka lo biza wa o Hypertension idi nla nla Referee no disallow No killy me Kitana I know you're waiting I'll run hastily to you In my panamera Hola hola hola I'm levitating I feel ectasy when you Whisper nakupenda Wetin you put for this your jollof You've gat my heart and my soul on lock And i wanna go crazy with you Thru the night till the sun come up Lets do it all do it all for love Cus moti fun e ni kokoro I never wanna lose this To you I belong This must be love E dey do me, wa wa, o o Scatter my internal Craving your nsala o No killy me Kitana Jeka lo biza wa o Hypertension idi nla nla Referee no disallow No killy me Kitana