L’Eko

CRAYON - L'EKO (LYRICS) Oga lagbaja, you wan carry person bebe? You dey show power, you wan slappy soldier, gan? Your body go tell you If body no tell you, jor kpe l'omoale I'm crazy but gentle Make I yarn you the 411 As you dey waka (waka) Waka jeje waka (waka) No go too dey gbala (gbala) Some people dey para (olo'un) Eyan Chris Tucker (Tucker) You dey talk my matter (matter) If we see for corner (corner) Shey you go fit to talk am again oh? This is playing (l'eko) But, I am not playing (l'eko) Cinemato rolling (l'eko) Everybody crazy (l'eko) This is playing (l'eko) But, I am not playing (l'eko) If you wan show craze for my hand Everybody crazy (l'eko) Dem tell you, you no wan gree oh Now, you dey beg, now you want to dey run, run, run Shey you don see as e be oh? Body dey rise and your eyes don dey turn, turn, turn Use this your ginger dey try getty money No be how far, ehe I wan make you know, jeje Waka (waka) Waka jeje waka (waka) No go too dey gbala (gbala) Some people dey para (olo'un) Eyan Chris Tucker (Tucker) You dey talk my matter (matter) If we see for corner (corner) Shey you go fit to talk am again oh? This is playing (l'eko) But, I am not playing (l'eko) Cinemato rolling (l'eko) Everybody crazy (l'eko) This is playing (l'eko) But, I am not playing (l'eko) If you wan show craze for my hand Everybody crazy (l'eko)