Folashade

Timz in the buildin' Young Fela oh, yeah (Ozedikus Nwanne) Wetin be? If I start to talk Many people wey no see me waitin' by the door Other girls wey dey use iPhone 6 when I be dey use Nokia, torch See Baby, come clean to me like a Yankee sea Make I seal things wey dem no see All the people wey dey tell you make you no listen Baby girl, I no dey gbadun all these things Baby, she say "she no go love me easy" She wan do me plenty strong things She wan do me plenty strong things, see See the baby wey I give my love to She don use me play Nintendo She don give me Pick 2 Oh my girl, you don't know 'Cause of you, I don go broke Nitori e ni mo tun shey foh kolo 'Olo, 'olo, 'olo, 'olo Yo-yo, yo oh Folashade, Folakemi Sh'oma fi'fe ke mi? Wa sh'oma fi'fe ke mi? yeah, yeah-yeah Folashade, Folafunmi baby oh Sh'oma f'ayo fun mi? Sh'oma fi'fe wa mi ri? Omo yen dun gan Oh well, I got that figure, yo-yo Oh when I see ya Oh my heart dey scatter, yo-yo Oh when I see ya Oh baby girl, l di ya-ya-ya Oh when I see ya, do-do, do-do Come through, come through Baby girl, come through I be the Coke in your fantasy wey you see through Oh man, I get the addict oh I know the boy like say I be Samuel Eto'o Carry your love for hand like I be handle Oh baby girl, no put me for ambush Oh my girl, girl-girl-girl, girl The matter long, the matter plenty Olomi wa, je t'a inn-na pendin' I wanna put you in a Bentley See, I wanna cruise you in a Bentley The matter long, the matter plenty Olomi wa, let me show you some'-somethin' Omo Ikorodu now in a Bentley I wanna cruise you in a Bentley Folashade, Folakemi Sh'oma fi'fe ke mi? Wa sh'oma fi'fe ke mi? yeah, yeah-yeah Folashade, Folafunmi baby oh Sh'oma f'ayo fun mi? Sh'oma fi'fe wa mi ri? Omo yen dun gan Oh well, I got that figure, yo-yo Oh when I see ya Oh my heart dey scatter, yo-yo Oh when I see ya Oh baby girl, l di ya-ya-ya Oh when I see ya, do-do, do-do O shock won bakan, duro na, oh yeah (Ozedikus Nwanne)