The Money (feat. Olamide)

&
Ehhhh owu Ahh yeah yeah Kiddo Kiddo Kidominat Yeah I want to lowo I want to lola I want to lalafia I want to lowo I want to lola I want to lalafia A lowo ma jayeeyin lemo Awon to jaye lana da Won ti ku wonti lo oh Alowo ma jaye eyin le mo Awon ti won jaiye lana da Won ti ku won ti lo oh Yeah gimme the money eh (eeh) Biko yen nego, orimi jekin jekin lowo (aaah) Life is all about the money eh Yeah gimme the money eh (eeh) Biko yen nego, orimi jekin jekin lowo (aaah) Life is all about the money eh Take a look at it like this If i no get money like this All the shuma no look my face ehn Them no go follow me to my place I dey grind and do my thing I don dey see money sinz i dey 19 When iI go chop with my team We dey pay everyone wey dey the canteen Now we don upgrade the matter Rolling a weekly a monthly a quarter Now we don turn to butter family Dey smile and we no get quanta jor dakun Jen so yoruba make dem No go forget say Baddo na baba eruku de tun Yapa a den jaiye ori wa Yeah gimme the money eh (eeh) Biko ye nego orimi jekin jekin lowo Life is all about the money eh Yeah gimme the money eh Biko ye nego, orimi jekin jekin lowo Life is all about the money I want to lowo I want to lola, i want to buy Bugatti I want to hmmm uh hmm Kim Kardashian At the back of my brand new bentley Is it because i'm balling They want to dull my ginger They want to hear my story They wan put me for Linda Some jealous Some people jealous Oya come and spend my money Oya come follow me jolly oh Alowo ma jaiye eyin lemo Awon ti won jaiye lana da Won ti ku won ti lo oh, ye ye ye Alowo ma jaiye eyin lemo Awon ti won jaiye lana Da won ti ku won ti lo oh Hey gimme the money eh Biko ye nego orimi jekin jekin lowo Life is all about the money eh Hey gimme the money eh Biko ye nego orimi jekin jekin lowo Life is all about the money