Spiritual

It's Kel P vibes Oh yeah yeah yeah oh Oh yeah yeah yeah oh Oh yah yeah yeah oh I no dey find their trouble I no dey find their trouble I no dey find their trouble I just dey face my hustle See when you start dem go yimu Then them go start to dey love you Ah ah ah ahhhhhhh Spiritual, highly spiritual Yeah ah oh Spiritual, highly spiritual Omo I done tire tire tire tire Tell them no me nor holding back See I fit wire wire wire wire All the money wey dey my bank Just to show you dat I'm for real You know it's not hard to find me I've been on the road and me no slow down but I run with the program Said all my people spiritual Ori wo kpe Da ba wale Ja ko wo wa kpe Said all my people spiritual Ori wo kpe Da ba wale Ja ko wo wa kpe I no dey find their trouble I no dey find their trouble I no dey find their trouble I just dey face my hustle See when you start dem go yimu Then them go start to dey love you Ah ah ah Spiritual, highly spiritual Yeah ah oh Spiritual highly spiritual Girla whine for me ah Me shine like a diamond ring Them gonna never tramp on me ah Girl know say man na real stylist ah Dem never seen a style like this ah Dem girl wanna have my kids ah She wan live a life like this cause she know say everything nice and sweet Said all ma people spiritual Ori wo kpe Da ba wale Ja ko wo wa kpe Said all ma people spiritual Ori wo kpe Da ba wale Ja ko wo wa kpe I no dey find their trouble I no dey find their trouble I no dey find their trouble I just dey face my hustle See when you start dem go yimu Then them go start to dey love you Ahhhhhhh Spiritual, highly spiritual Yeah ah oh Spiritual, highly spiritual "And the message from Burna, I believe, Would be that every black person should please remember That you were Africans before you became anything else"