Myself (feat. Show Dem Camp & Oxlade)

, &
Basket Ducktor I can't kill myself (no, no, no) Otumopo, no work for me oh (no, no, no) I go do the one I sabi oh (no, no, no) I go do the one wey dey work for me (no, no, no) Wey dey work for me (no, no, no) You know say I can't kill myself (no, no, no) I go do the one wey I sabi do oh (no, no, no) I no go cut another man coat according to my size oh (no, no, no) I no go cross road wey dem put hazardous for light oh (no, no, no) No, no, no As you can see, I dey my own lane You can see, I no dey send nobody Odumebi, I dey do my thing I dey mind my business dey go oh Olofofo wan spoil my to to Sh'oboloyo'ke wan ruin my plans oh But dem no know say me and Sabele believe in God, ayy, lelele Olofofo wan know wetin I do Sh'oboloyo'ke fe mo idi abajo But I no dey put mouth for wetin dem no send me But I no no why oh If I do this, dem go say that oh If I say that, dem go do this oh Anythin' I do, dem dey police oh All una dey enter my B-Biz oh If I do dis, dem go say that oh If I say this, dem go do that oh All na wan scatter my plans-plans oh I can't kill myself (no, no, no) Otumopo, no work for me oh (no, no, no) I go do the one I sabi oh (no, no, no) I go do the one wey dey work for me (no, no, no) Wey dey work for me (no, no, no) You know say I can't kill myself oh Yeah Omo, what's the plan though? Tell me what's your angle? Make a couple jam that dey callin' me "the man" bro Made it with my gang, so they couldn't understand sho Aim for the starses, no tellin' when you land oh All happens suddenly Old school dey bench floor Now it's palmwine, that's the sounded men bro Bitch wan dey move and the boys don dey booze 'Cause the party don dey groove like a Sunday rendezvous, go Dey we Lagos you know Problem no dey finish We all wanna pop, so I stay on spinnin' Life's a marathon, got to pitch yourself to winnin' And faith in God is key, keep knockin' doors off the hinges 'Cause my health is my wealth I can't kill myself Pray to 'cause I'm dealt to sell market like Mile 12 Flows like the ocean you might find Pearl Ox, tell 'em I can't kill myself (no, no, no) Otumopo, no work for me oh (no, no, no) I go do the one I sabi oh (no, no, no) I go do the one wey dey work for me (no, no, no) Wey dey work for me (no, no, no) You know say I can't kill myself (no, no, no) I go do the one wey I sabi do oh (no, no, no) I no go cut another man coat according to my size oh (no, no, no) I no go cross road wey dem put hazardous for light oh (no, no, no) No, no, no TY Mix