Mukulu

&
Your baby no reach my baby Dey play, ọmọ, dey play hmm Body calling na wahala oh Calling Mayday oh Salide, mademoiselle Ah, Imade oh, oh She don muzz me oh, hmm You sabi wetin you dey do You dey make me dey mukulu, mukulu, mukulu Mukulu, mukulu, mukulu Say you sweet pass kununu, knununu, kununu Kununu, knununu, kununu Day by day you dey burst my bolo-bolo oh You got me like woah woah woah ah You feel am abi hmm-hmm-hmm You sabi ladder abi oya climb am, hmm The thing e dey make your leg it wiriri oh E dey wiriri oh Been a long time wey you see a real G Wey go hold you down, wey knock you off your feet Omotena I love you can’t you see E be me wey dey yarn, it’s not the Hennessy The way you sangalow the other day How’s a man gonna try and look the other way Give my life up if you want to run away I go follow you no need to shalaye oh Kilofe? Girl I want to be there The way I go dey lay the pipe you go dey fear You go confirm am say the bad man truly care If you gbemidebe mo ma le lulu bẹ Ego jim jim weh go make your misery end You know I get the gin and I no kuku send And as long as you are making that booty bend When I knock on your door na that one be the gehngehn You sabi wetin you dey do You dey make me dey mukulu, mukulu, mukulu Mukulu, mukulu, mukulu Say you sweet pass kununu, knununu, kununu Kununu, knununu, kununu Day by day you dey burst my bolo-bolo oh You got me like woah woah woah ah You feel am abi hmm-hmm-hmm You sabi ladder abi oya climb am, hmm The thing e dey make your leg it wiriri oh E dey wiriri oh You go call me ole ajibole the way I skiboro And you no go need any love doctor Emi ma gbọ ọmọ lọ Oya Abella danger with the tatashe This you body too spicy like ayamashe Know you want something new and not the cliche Oya kashe come and defend your cache No do garaje Kilofe? Girl I want to be there The way I go dey lay the pipe you go dey fear You go confirm am say the bad man truly care If you gbemidebe mo ma le lulu bẹ Ego jim jim weh go make your misery end You know I get the gin and I no kuku send And as long as you are making that booty bend When I knock on your door na dat one be the gehngehn You sabi wetin you dey do You dey make me dey mukulu, mukulu, mukulu Mukulu, mukulu, mukulu Say you sweet pass kununu, knununu, kununu Kununu, knununu, kununu Day by day you dey burst my bolo-bolo oh You got me like woah woah woah ah You feel am abi hmm-hmm-hmm You sabi ladder abi oya climb am, hmm The thing e dey make your leg it wiriri oh E dey wiriri oh