Money (feat. Bella Shmurda & MohBad)

, &
Yeah Imole Hmm-mm (Along came Tuzi) More money, more money Anythin' wey better pass money, na more money, more money, yeah Na the remedy, remedy Too many nonsense, yanma yanma Them go laugh like na comedy (sweet life oh) Ahn Spoil your girl, spoil your girl Buy am weavon, buy am Channel If not, dem go help you Nobody go tell you, hmm-mm I know I'm a sinner man (sinner) But, I no envy brother man (brother) I just wan turn to bigger man (bigger) I do not do this for the 'Gram (oh-ah) I know I'm a sinner man (sinner) But, I no envy brother man (brother man) I just wan turn to bigger man (bigger) I do not do this for the 'Gram (oh-oh, ah-ah, ah) Soldier wan go, soldier come, aya Barrack still dey, soldier go, aya Shebi na money you dey chase? If I get money, I go gbess, ah-ah More money, more money (aya) When we enter the place, dem dey know we the baddest More money, more money ah Omotena come through with Biliki and Agnes Shole? baby, shole? (aya) More melodies, baby, enter (aya) What's up ah, baby, what's up? (what's up?) Small money, girl you burst up Shole? baby, shole? (shole? baby, shole?) More melodies, baby, enter (aya) What's up ah, baby, what's up? (what's up?) Small money, girl you burst up I know I'm a sinner man (sinner) But, I no envy brother man (brother man) I just wan turn to bigger man (bigger) I do not do this for the 'Gram (oh-ah) Me, I want more money Owo t'oma por l'eti Owo tan fi gb'eshu l'eti Owo tio si 'inu aza Ti mo ti gb'owo B (ti mo ti gb'owo B) Gb'owo T (gb'owo T) Mo tun gb'owo C (mo tun gb'owo C) Mo fi'yoku le fun receipt (mo fi'yoku le fun receipt) Imole More money, more money (more money) Gbe lo party, ma na'wo bi E Money (ma na'wo bi E Money) More money, more money Olowo la mo p'onpe ni somebody (somebody, somebody) Mo sare bi tyre (mo sare bi tyre) Awon kan sope "ma tire" (awon kan "sope ma tire") Won fe pa'na mi bi NEPA (won fe pa'na mi bi NEPA) Imole ni se, ko shey pa I know I'm a sinner man But, I no envy brother man I just wan turn to bigger man (bigger) I do not do this for the 'Gram (oh-ah) I know I'm a sinner man (oh-ah) But, I no envy brother man I just wan turn to bigger man (bigger) I do not do this for the 'Gram (oh-ah) I know I'm a sinner man But, I no envy brother man I just wan turn to bigger man I do not do this for the 'Gram (oh-ah) (It's STG)