Malonogede

&
YungD Terry G are you ready Won fe pami won fe pami But Oluwa wa Oluwa wa Won fe pa ino hun won fe pa ino Ino wa You can't bring me down now No matter how you try o You can't make me frown o I can never go down o Malonogedede malonogedede malonogedede Oh weh oh weh Malonogedede malonogedede malonogedede Oh weh oh weh Malonogedede gedede gedege gedege gedege Oh weh oh weh Kilogedede kilogedede kilogedede Oh weh chai See every time I keep struggling They want make I die o They wan control my life o Meanwhile no be dem give me life o They want me to frown o They want make I die o Everyday I dey go up up My brother I no go stop o God give me power To conquer my enemies And I get authority Over principality Oh Lord come down And manifest your power Oh Lord come down And manifest your power I say malonogedede malonogedede malonogedede Oh weh Irinogedede irinogedede irinogedede Oh weh Ino ino ino ino ino ino ino ino ino ino ino ino Oh weh Inogede eh See the girls dem dey dance gedede eh For your house you they hear gedede eh See some of them they dance gedede eh And my music just gedede eh My mama dey dance gedede eh See the children dey dance gedede eh See the boiz and girls dance gedede eh See hmm Won fe pami na Ino wa Won fe semi lese o Eruku wa Ice Omo yen yaka sibe eh Won fe semi lese eh The way she dey whine am go low eh eh They make man lose up him mind eh One thing that happens in life Is when you progress and people dey vex e Ice Because the paper e dey rest And they see you dey want to dey vex Oya baby gandilolo gandilolo lo lo lo eh Baby whine am whine am oya whine your apako Uhm go down go down go low Baby go down go low I like it the way that you clip on ma finger Dey make me dey wanna na go slow Baby oh no I like it the way that you clip on ma thing E dey make me dey high go apako Malonogedede malonogedede malonogedede Oh weh Malonogedede malonogedede malonogedede Oh weh Malonogedede gedede gedege gedege gedege Oh weh Kilogedede kilogedede kilogedede Oh weh chai Malonogedede malonogedede malonogedede Oh weh Malonogedede malonogedede malonogedede Oh weh Malonogedede gedede gedege gedege gedege Oh weh Kilogedede kilogedede kilogedede Oh weh chai See