It Is What It Is (IIWIS)

Multi-talented Nigerian singer and songwriter, Adekunle Gold bounces back to the music scene with an amazing tune labeled, “It Is What It Is”. The new song “It Is What It Is” serves as AG Baby’s first official single in the year 2021 after the successful release of his album “Afro Pop, Vol. 1“. Lyrics Má jí so rooo (Hold on) It is what it is Ma wo bẹ ooo (Leave am) People wey no dey feed you Always the first to talk about you (Your life) Look at the irony, shame you for public Con dey beg you for side Don't get it twisted oo I no dey kiss ass that shit is not healthy Keeping my distance oh Some people are worst than pandemic If you go cost my peace Then I go take my leave If ẹ no be money, do not disturb me please If ẹ go cost my peace eeee That some expensive sh-, ooo If ẹ no be money, do not disturb me please Ma jí so rooo, hold on It is what it is Ma wo bẹ ooo, leave am Ma jí so rooo, hold on It is what it is Ma wo bẹ ooo, leave am Money no dey bring happiness Na when I get money I realize oo But I no be hypocrite I dey pray make you get your own too Sey bad time too never last Ẹlẹmi lọ máa Last ooo Life comes at you so fast Small time you don become wetin you hate oooo OK eeehh They hate their life and they're lonely No energy for nobody, wey no dey happy for me Ok eh, you hate your life And you're lonely, no energy for nobody No waste your time and I no see you If ẹ go cost my peace eee, den I go take my leave If ẹ no be money, do not disturb me please eee If ẹ go cost my peace eee, that some expensive sh- oh! If ẹ no be money, do not disturb me please Má jí so rooo, hold on It is what it is Ma wo bẹ ooo, leave am Má jí so rooo, hold on It is what it is Ma wo bẹ ooo, leave am Leave am... Leave am It is what it is