God

Yo x If no be God, oh If no be God, oh Many, many things don sup wey my mouth no fit talk For my eye self water don drop Niggas back stabbing calling it love Some come dey play me like I be toy Dey no dey do anything dem talk So no go blame me no be my fault (yeah, yeah, yeah) Say if no be God ooh I for don enter things wey go koba me If e no be God oh I for dey trenches without no money If e no be God oh Dem for enjoy the thing wey dey meant for me If e no be God oh (if e no be God oh) Thunder, fire whoever dey spoil name High tension kolomental when I enter Give them what they don't expect Right and left to the center Thunder, fire whoever dey spoil name High tension kolomental when I enter Give them what they don't expect Right and left to the center When I remember Wetin they plan for me They want to pa-yin the boy But omo ologo gbera tan o, na, na, na 'Cause my mama call me say eh Na one day you go blow Jeremy cut your coat So I dey my lane I follow who know the road, na, na, na Say if no be God ooh I for don enter things wey go koba me If e no be God oh If for dey trenches without no money If e no be God oh Dem for enjoy the thing wey dey meant for me If e no be God oh (if e no be God oh) Say if no be God ooh I for don enter things wey go koba me If e no be God oh If for dey trenches without no money If e no be God oh Dem for enjoy the thing wey dey meant for me If e no be God oh (if e no be God oh) Thunder, fire whoever dey spoil name High tension kolomental when I enter Give them what they don't expect Right and left to the center Thunder, fire whoever dey spoil name High tension kolomental when I enter Give them what they don't expect Right and left to the center