Everyday

I am grateful To be have been loved And to be loved now And to be able to love Because that liberates, love liberates It doesn't just hold, that's ego Love liberates Hmm, hmm Na, na, na, eh-na, na, na, na Eh, na, na, na Every day, I say every day I know struggle dey Yeah, my brother, we dey pray too Every day, I say every day Problem no dey finish But my brother, we dey play, yo Hmm, mogbe, oh Rotate this kind low waist Wey dey make me grab my J and Moet And I wan do the things wey I go forget And when I'm down, when I feel like no way, oh And when I feel like everything ko pe, oh I be gee, I be one man mopol But I still dey for my brothers 'til we throwaway, oh Say tonight I need ileke to gba na Omo pelu ileke to sha na Make we run am bumper to bumper na For the life I dey live, I need your love (Yebo) Make dem no try now Baby, come through body to gba na For the life on the road is rough and tough Take a shot, make we burn am all night long, yeah Never say things I don't know, know If I think things I fit jogodo So I just dey on the low, low, low As long as say bar dey for shokoto Every day, I say every day I know struggle dey Yeah, my brother, we dey pray too Every day, I say every day Problem no dey finish But my brother, we dey play, yo If you dey ask me tell me who I go ask Bayi Pass the Roman cigar, make I light see Yeah, the life wey we live no be casino Na the life wey we dey play na how e gats be Na so e dey for the street, na how e gats be, oh And the girl dem dey pray for the Mandingo I want the black skin gal and the light skin You know say U-N-I-T-Y Money cause tsunami, make you dance for daddy Things wey I get say my girl you no reach With the life on the road, we dey go as e go Pray we no stop, yeah, we dey on a roll Say tonight I need ileke to gba na Omo pelu ileke to sha na Make we run am bumper to bumper na For the life I dey live, I need your love (Yebo) Every day, I say every day I know struggle dey Yeah, my brother, we dey pray too Every day, I say every day Problem no dey finish But my brother, we dey play, yo