Esan

EScN Kuraja The way I'm feeling right now Nothing I can't do nothing I can't do Badman Oluwa don bless me wetin concern you wetin concern you I don make am Everybody asking hello how are you hello how are you O ga If to say na sapa omo na only you omo na only you Esan nbe leyin fun gbogbo wa Make we no go forget Oluwa loke lo n se ijoba E no be president I try to be my brother's keeper But him no won play defense Na who mumu for them them dey like Ode na like o yeah Thank God for yours it could be worst Look at me I'm living confidently Who God don bless no man can cause Hmmm Oh yeah I've been to mosque I've been to church I couldn't tell so much difference Shebi na God all of us dey call Oh yeah Inna this life I don learn a lot Don't talk too much could be dangerous You no fit know till you get famous Ordinary life precious They say you don't value what you have until you lose it So I no dey envy nobody o Temi ti tomi leru o The way I'm feeling right now Nothing I can't do nothing I can't do Badman Oluwa don bless me wetin concern you wetin concern you I don make am Everybody asking hello how are you hello how are you O ga If to say na sapa omo na only you omo na only you Esan nbe leyin fun gbogbo wa Make we no go forget Oluwa loke lo n se ijoba E no be president I try to be my brother's keeper But him no won play defense Na who mumu for them them dey like Ode na like o yeah