Dis Love (feat. Wizkid & Tiwa Savage)

, &
Sit down pon it Fat girl, sit down pon it Every other day, sit down pon it Top (yah) boy Tell me baby girl how you dey o? Baby tell me make I know how you dey o? Baby tell me how much I go pay o Andwe go fly go anywhere for holiday o Thislove na walangolo This love na wantinti Makewe play like we dey movie o That kind play wey you go dey play mummy oo Mummy o mummy o Mummy ooo Girl na me go dey play Daddy oo Girl if you be baby I be nanny o See as you fine like Agbani o Sho ma wa, sho ma kpalangolo (woh) Wa sho ma wa duro le (woh) Baby make I dey where you dey (woh) Come make I show you special loving Sho ma wa, sho ma kpalangolo (woh) Wa sho ma wa duro le (woh) Baby make I dey where you dey (woh) Come make I show you special loving Anywhere you dey, I go dey o Long as I dey with my baby o Wetin them no know them go hate o Kiss me baby make them vex o Carry the matter for their head o Kiss me baby make I rest o Nobody do me like you do Kiss me baby make them vex o This love na walangolo This love na wantinti This love na walangolo This love na wantinti Baby girl I love you, sit down pon it Baby girl come whine up pon it o I know you love this beat, sweet melanin O gal now you could be my sweet señorita American girl come whine up for me My Jamaican girls come whine up for me Ojota girls come whine am for me My Caribbean girls come burst up for me, yo Sho ma wa, sho ma kpalangolo (woh) Wa sho ma wa duro le (woh) Baby make I dey where you dey (woh) Come make I show you special loving London boy come give it to me All my Lagos boys them spend it on me Jamaican boys them jam it for me My American boys them swag it for me, yeah Sho ma wa, sho ma kpalangolo (woh) Wa sho ma wa duro le (woh) Baby make I dey where you dey (woh) Come make I show you special loving This love na walangolo This love na wantinti This love na walangolo This love na wantinti DJ Spinall Give it to me Give it to me Give it to me Buss it Give it to me Give it to me (Spinall) Give it to me (Wahgwan) Spellz