Call Jehova

I say you're not my nigga yeah, yeah, yeah O fẹ' jami sí kolobo Oh my sister, yeah, yeah, yeah (Listen, what dey sup? Make you here am well-well) Small pikin wey no like to dey hear word, hear word (hear word, hear word) Stubborn tenant wey dey fight with e landlord, landlord John 3:16, tell me say make I dey fear God, fear God 'Cause as the pastor dey preach, everybody dey jalọ, jalọ I say we dey call Jehovah o, eh We dey call Jehova o, ah Onome, call Jehova, eh We dey call Jehova o If you get problem, no dey call me, call me Say make you call Jehova o, eh Onome, call Jehova o, eh Say we dey call Jehova, eh I say you're not my nigga, yeah-yeah, yeah (ahn-ahn, ahn, yeah-yeah, yeah-yeah) O fẹ jami sí kolombo Oh-oh, my sister, yeah-yeah, yeah (ahn-ahn, ahn, yeah-yeah, yeah-yeah) I say you're not my nigga, yeah-yeah, yeah (ahn-ahn, ahn, yeah-yeah, yeah-yeah) O fẹ jami sí kolombo Oh-oh, my sister, yeah-yeah, yeah (ahn-ahn, ahn, yeah-yeah, yeah-yeah) I say no be gra-gra, na tactics If you waka kuru-kere, you go jam crisis Óyà, cool down, cool down Take am, take am jẹjẹ (uh-woah, woah-ah-ah) Hey, I know say e been no easy o Ten thousand turkey one kilo Family people dey bill o Still, but we no go gree, we go fight We dey call Jehova, eh We dey call Jehova o, ah Onome, call Jehova o, eh We dey call Jehova o If you get problem, no dey call me, call me Say make you call Jehova o, eh Onome, call Jehova o, eh Say we dey call jehovah o, eh I say you're not my nigga, yeah-yeah, yeah (ahn-ahn, ahn, yeah-yeah, yeah-yeah) O fẹ jami sí kolombo Oh-oh, my sister, yeah-yeah, yeah (ahn-ahn, ahn, yeah-yeah, yeah-yeah) I say your not my nigga, yeah-yeah, yeah (ahn-ahn, ahn, yeah-yeah, yeah-yeah) O fẹ jami sí kolombo Oh-oh, my sister, yeah-yeah, yeah (ahn-ahn, ahn, yeah-yeah, yeah-yeah) Melody Originalo melody Original 1da Banton, dey yah