Eh eh eh(ahn ahn ahn)
Of lagos
Achi
My baby ke elegan ma tan e
Ke elegan ma tan e
Ke elegan ma tan e ×2
My baby ke elegan ma tan e oo
Ke elegan ma tan e
Ke elegan ma tan e ×2
O fowo jono Otu fobo jono
You don′t really care if you right or you wrong
You tan mian mian I don’t know anymore
But you don′t really know say I truly love youuu
How e dey do you?
Baby don’t play me for a fool
Don’t be rude(eh eh)
Shey you dey denge you dey pose
You dey fakafikifaka you dey commando
You see my bear bear
You no dey fear fear
Wetin I wear wear no be tear tear
Even if na tear tear
Na easy tear tear
Shebi your eyes wey tear don clear clear
Emi tony montana balling on a daily
Eyan shabaranking rocking mackavelli
I′ve been repping lasgidi then you were a baby
You can ask about me(aaah)
Molemi
Tony montana balling on a daily
Eyan shabaranking rocking mackavelli
I′ve been repping lasgidi then you were a baby
You can ask about me
Achi
My baby ke elegan ma tan e
Ke elegan ma tan e
Ke elegan ma tan e ×2
My baby ke elegan ma tan e oo
Ke elegan ma tan e oo
Ke elegan ma tan e
Ke elegan ma tan e
Shey you dey denge you dey pose
You dey fakafikifaka you dey commando
You no dey fear fear
You see my bear bear
Wetin I wear wear no be tear tear
Even if na tear tear
Na easy tear tear
Shebi your eyes wey tear don clear clear
Eyan tony montana balling on a daily
Awa shabaranking rocking mackavelli
You can ask about me baby
Eyan tony montana balling on a daily
Awa shabaranking rocking mackavelli
I’ve been disvirgin
When you were a virgin
You can ask about me (achi)
My baby ke elegan ma tan e
Ke elegan ma tan e
Ke elegan ma tan e ×2
My baby ke elegan ma tan e oooo
Ke elegan ma tan e oo
Ke elegan ma tan e
Ke elegan ma tan e
O fowo jono Otu fobo jono
You don′t really care if you right or you wrong
You tan mian mian I don’t know anymore
But you don′t really know say I truly love youuu
How e dey do you?
Baby don’t play me for a fool
Don′t be rude
Shey you dey denge you dey pose
You dey fakafikifaka you dey commando
You no dey fear fear
You see my bear bear
Wetin I wear wear no be tear tear
Even if na tear tear
Na easy tear tear
Shebi your eyes wey tear don clear clear
Emi tony montana balling on a daily
Eyan shabaranking rocking mackavelli
I’ve been repping lasgidi then you were a baby(aaaaah)
Comment