Shekini

P-Square Eh, eh Ahn-ahn Ale, ale, ale, ale (ahn-ahn) Let's go Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo Atu ti de, oya burukutu make we sarabara owey Oya shekini-ni-ni-ni (kuruba) Oya shekini-ni-ni-ni Oya shekini-ni-ni-ni (kuruba) Oya shekina-na-na-na Ehn, ehn I get the power Me I no dey bother I no be footballer but I sabi do the Ronaldo (let's go) I get the power, me I no dey bother (ehn, ehn) I no be footballer but I sabi do the Ronaldo Take it, take it Alhaji, ehn-ehn Take it, take it Alhaji, ehn-ehn Oya show no wahala (hala) You dey make enemy go madder (madder) Baby go, go harder (ehn-ehn) You dey make me wanna craze (oya now) Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo Atu ti de, oya burukutu make we sarabara owey Oya shekini-ni-ni-ni (kuruba) Oya shekini-ni-ni-ni Oya shekini-ni-ni-ni (kuruba) Oya shekina-na-na-na Ehn-ehn We don come with another (yes) Wey go take una further (yes) Na we be the brothers Wey dey scatter all over the borders (alen) We don come with another (yes) Wey go take una further (yes) Na we be the brothers Wey dey scatter all over the borders Take it, take it Alhaji, ehn-ehn Take it, take it Alhaji, ehn-ehn Oya show no wahala (hala) You dey make enemy go madder (madder) Baby go, go harder (ehn-ehn) You dey make me wanna craze (oya now) Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo Atu ti de, oya burukutu make we sarabara owey Oya shekini-ni-ni-ni (kuruba) Oya shekini-ni-ni-ni Oya shekini-ni-ni-ni (kuruba) Oya shekina-na-na-na Ehn-ehn Kuruba (hey) Kuruba (hey) Kuruba (ahn-ahn) P-Square Ale, ale, ale, ale (ahn-ahn) Take it, take it Alhaji, ehn-ehn Take it, take it Alhaji, ehn-ehn Oya show no wahala (hala) You dey make enemy go madder (madder) Baby go, go harder (ehn-ehn) You dey make me wanna craze (oya now) Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo Atu ti de, oya burukutu make we sarabara owey Oya shekini-ni-ni-ni (kuruba) Oya shekini-ni-ni-ni Oya shekini-ni-ni-ni (kuruba) Oya shekina-na-na-na Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo Atu ti de, oya burukutu make we sarabara owey Oya shekini-ni-ni-ni (kuruba) Oya shekini-ni-ni-ni Oya shekini-ni-ni-ni (kuruba) Oya shekina-na-na-na Ehn, ehn Hey Hey Ahn-ahn Ale, ale, ale, ale (ahn-ahn) P-Square