Senorita

Senorita mamcita ahh She been tell me say she don't like me She dey see me now she dey feel me She supposed to be my wifey, My lifey recessively I no fit wait until i take her to my family When I was gonna to, you were making me your enemy Senorita mamacita You dey feel me, can I reach her Now your begging me to take a ride with me But before you no even wanna send me But now when me dey make my money Now you were saying that this cause your honey Now your begging me to take a ride with me But before you no even wanna send me But now when me dey make my money Now you were saying that this cause your honey Senorita mamacita I tried to reach her Now you wanna be there Down with the p-square We go dey see later Whenever Mamacita I tried to reach her Now you wanna be there Down with the p-square We go dey see later Ahh ahh Wetin I do you do you After all the things I've done for you and I I no be mugu mugu When I dey suffer tell me where you dey ehhh I don get another family Another person wey dey give me everything wey I need The person wey dey show me say love e no need money Shey you telle say I no go see your body Now your begging me to take a ride with me But before you no even wanna send me But now when me dey make my money Now you were saying that this cause your honey Now your begging me to take a ride with me But before you no even wanna send me But now when me dey make my money Now you were saying that this cause your honey Senorita mamacita I tried to reach her Now you wanna be there Down with the p-square We go dey see later Whenever Mamacita I tried to reach her Now you wanna be there Down with the p-square We go dey see later Hey yo, hey yo So many, many So many many things dey happen When e dey happen Nobody know y e dey happen Give me example like adam and eve wey eat dey apple wey dey forbidden Even though e no dey for giving But you were willing So put your hands up to the ceiling Chilling legs dealing straight with no feelings Now you were willing to join the Q with Aisha, felicia, anita, padie and even praciecia Senorita mamcita I tried to reach her Now you wanna be there Down with the p-square We go dey see later Whenever Mamacita I tried to reach her Now you wanna be there Down with the p-square We go dey see later Now your begging me to take a ride with me But before you no even wanna send me But now when me dey make my money Now you were saying that this cause your honey Now your begging me to take a ride with me But before you no even wanna send me But now when me dey make my money Now you were saying that this cause your honey Senorita mamcita I tried to reach her Now you wanna be there Down with the p-square We go dey see later Whenever Mamcita I tried to reach her Now you wanna be there Down with the p-square We go dey see later Dey see later Senorita mamacita Can I reach her We go dey see later Senorita mamcita Can I reach her her Ooh ooh oooh Yeah yeah See later Ooh ooh oooh Yeah yeah See later Ooh ooh oooh Yeah yeah See later