Find a Bae

Find a bae, you have to find a bae Find a bae, say you have to find a bae oh Find a bae, you have to find a bae Find a bae, say you have to find a bae oh I’m almost 30, mumcy dey worry person Say when I go bring home shawty Shortie way sabi cookin ‘, yeah, yeah, yeah I don’t know mumcy O madun, o madun ki ma ri I like anythin’ wey never cast Moni popcy mofi jo, kos’omo ele Since I don dey find, I never see wey I like Ever since I don dey find, I never see wey I like Find a bae, you have to find a bae Find a bae, say you have to find a bae oh Find a bae, you have to find a bae Find a bae, say you have to find a bae oh Yes (Find a bae) Go shawty Mumcy ni k’olo find a bae oh Tobi, don’t rush (Find a bae) Oh yeah, one, two, three, four Daniel, you too like woman short The person wey do me, do me bad oh ‘Till I travel to Banglad Kin lo w’omo ele bi Sharukh Khan If I marry, I marry And if I marry I tire, I go jaah oh Mumcy no do me joker oh, joker oh, joker oh Since I don dey find, I never see wey I like Ever since I don dey find, I never see wey I like Find a bae, you have to find a bae Find a bae, say you have to find a bae oh Find a bae, you have to find a bae Find a bae, say you have to find a bae oh