Fall in love

&
Classical boy shabalistica Mix Najia Entertainment Yeah seri maka buri Uhn yeah yeah yeah Mayorkun baby it's Killer tunes We use to play hide and seek It was so romantic And anytime you leave me girl E dey always be like say I sick She's just 19 And she dey burst my thing She be the only girl Wey go fit to give me that kind thing Tell me something wey me I no know If love no be so girl There is wahala there is wahala And your father sef na old soldier baby o If I go pass my boundary o There is wahala there is wahala I no fit lie for you I done fall in love baby o Baby o I done fall in love And anything I go fit buy for two I done fall in love baby oh oh Baby o I done fall in love See but your mama don't want us to be Your daddy don't want us to stay See can't get you out of my head See but your mama don't want us to be Your daddy don't want us to stay E dey do like make we run away Say look at me I no be that kind person Me I no dey beg person On this kind matter o Katowi katofo maami The girl don grab my thing Oriburuku back to sender o Pass me my lighter o But mama kan wan me say Say make I no peff again Say if she no look my face There is wahala there is wahala Girl kan tell me say Say make I no talk to babes Say if I go fall for them There is wahala there is wahala See I don dey trip for you I fall for you You push me to the edge Baby o I done fall in love Alatise lo mo atise ara re Ife re girl lon cover me o Baby o I done fall in love But your mama don't want us to be Your daddy don't want us to stay Baby o I done fall in love See your mama don't want us to be Ana nino ana nino Baby o I done fall in love Tell me something wey me I no know If love no be so girl There is wahala there is wahala Alatise lomo atise ara re Ife re girl lon cover me o Baby o I done fall in love Classical boy Look at me I no dey like toast person If I wan tell person l tell am straight o Look at me I no dey like toast person See if I wan tell person I tell am straight o I no dey like toast person oh oh Mayorkun baby o If I wan tell person l tell am straight o I done fall in love Look at me I no dey like toast person If I wan tell person l tell am straight o Classical boy Uhn yeah yeah Classical boy