Chulo Bother Nobody

Chulo eh Chulo Chulo Chulo Leggo yeah Abeg abeg Me I no want nothing to bother my head Me I no want someone to lay my bed yeah Na only God wey dey butter my bread ee ei eh eh Abeg abeg Me I no want anything bother my head Na only God wey dey butter my bread Me I no want to go wrong anywhere Papi Chulo chinekeme bambam Chulo Chulo Chulo Chulo Chulo I say Chulo bambam Chulo bothers nobody ooo Chulo Chulo bambam You know Chulo bothers nobody oo Me I bambam Chulo Chulo bothers nobody oo Chulo bambam right leggo My first album back then when I start was true story Chulo bam bam For the place when I dey today, me I give God all the glory Oh Lord Shower your grace Make we no face wetin udi and ash dey face yeah Alhamdulillah na him mufa dey pray so 2020 no dey look your face Papi Chulo bambam Chulo Chulo Chulo Chulo Chulo I say Chulo bambam Chulo bothers nobody ooo Chulo Chulo bambam Chulo chulo bothers nobody eh Me I bambam Chulo Chulo bothers nobody oo leggo Chulo bambam You know say woman dem come and go I dey give dem rapampampam For the place wey I dey When I steping in the town Dey can't stop the boy eh Dey can't stop the boy eh You know oh eh eh rapampampam leggo Papi Chulo bambam Chulo Chulo bothers nobody Chulo bambam Chulo Chulo bothers nobody eh Chulo bambam Chulo Chulo bothers nobody ehh Chulo bambam Chulo Chulo bothers nobody ehh Leggo ahan ahan Right Abeg abeg Me I no want nothing to bother my head Me I no want someone to lay my bed Na only God wey dey butter my bread Abeg abeg Me I no want anything bother my head Na only God wey dey butter my bread Me I no want to go wrong anywhere Papi Chulo bambam Chulo Chulo Chulo Chulo I say Chulo bambam Chulo bothers nobody oo Chulo Chulo bambam You know Chulo bothers nobody oo Me I bambam Chulo Chulo bothers nobody oo Chulo bambam