Say You Love

Na today eee E don tey Girl you no say me I no dey lie This is what you say to me What you say to me You say your love no dey lie You say your feelings no dey die See me girl I dey cry Eh ya, oh no You say love no dey die oh See me girl I dey cry Tell me which kind lie be dis na today ya e don tey You say ur love no dey lie E don tey Make you tell your friends wetin dey (na today) Shey you no say me I no dey lie This is what you say to me, what you say to me She go talk say we go spend our lives together She like me pass her own mother She prefer me pass her own father My brothers tell me which kind lie be dis na today eya e don tey The very day that I saw you Girl I knew you were a player 'Cause you wanna break ma heart and turn me upside down Girl you no say me I no de lie This is what you say to me what you say to me Girl anytime wey I dey with you Girl I feel sey you be witch oh Make you get out of my sight make you find your way Tell me which kind lie be this na today eya e don tey You say you love no dey lie Say your feelings no dey die e See me girl I dey cry eh ya, oh no Say your love no dey die e yo See me girl I dey cry Tell me which kind life be this Na today eh ya e don tey Na the same girl wey I see inside my best friend motor Oh no no be so Well I don't need an explanation Girl why you dey hala Tell me really why you dey hala Dey talk say who say she say that Na she say dat p-square don say dat Ma brother tell me which kind life be this she don kolo I swear no body go believe you, girl no be so The very day that I saw you Girl I knew you were a player 'Cause you wanna break ma heart and turn me upside down Girl you no say me I no de lie This is what you say to me what you say to me 'Cause anytime wey I dey with you Girl I feel sey you be witch oh Make you get out of my sight make you find your way Tell me which kind lie be this na today eya e don tey You say you love no dey lie Say your feelings no dey die e See me girl I dey cry eh ya, oh no Say your love no dey die e yo See me girl I dey cry Tell me which kind life be this Na today eh ya e don tey Huh huh huh What sort of a life is this Which of kind life we be dis For so long we dey face trouble Dey hustle dey bubble for jungle No be for double Na the same girl wae I hustle Na she be trouble Who be that babe wey dey fumble Make she o sef Why, why, why I go cry when I dey try She dey lie say her love no dey die (e ya) So now baby tell me who dey lie (e ya) Make I tell you wetin I get for ma mind baby Girl wetin I do you I dey try to let no know sey I like you pass my mama E yo dat was then But now girl I don't need you no more Make you go I don't need you no more You say you love no dey lie You say your feelings no dey die e See me girl I dey cry eh ya, oh no You say your love no dey die e yo See me girl I dey cry Tell me which kind life be this Na today eh ya e don tey Girl wetin I do you (make you tell me where I go wrong) I dey try to let you know say I love you pass my mama Girl wetin I do you (make you go I don't need you no more) 'Cause this is what you say to me, say to me Say your love no dey lie (girl wetin I do you) Say your feelings no dey die (I dey try to let you know say I like you pass my mama) (Girl wetin I do you) See me girl I dey cry (Make you go I don't need you no more) Make you give me one reason why Girl I go die e you oh Eh eh e eh eh e eh e e ooh no (Say your love no dey lie) You say your feelings no dey die (See me girl I dey cry) See me girl I dey cry, eh ya Make you give me one reason why (oh no) (You say your love no dey die) Girl I go die oh (See me girl I dey cry) Tell me which kind lie be this (Na today eh ya e don tey) Eh e eh, eh e eh, oh no (Say your love no dey lie) eh e eh, eh e eh oh no (Say your feelings no dey die) eh e eh, eh e eh oh no (See me girl I dey cry) Why you dey lie e yo oh (oh no) Say your love no dey lie e yo See me girl I dey cry Tell me which kind life be this Na today eh ya, e don tey