Problems

Multi-talented artist and music composer, Jaywillz comes through with a hit track titled, “Problems“. This track is taken off his newly released album, Sunflower. This song is now available on naijatraffic.ng for fast download. Jaywillz – Problems Lyrics So many problmes Dey I just wanna live my life Let nobody come with motivate I just wanna do enjoyment One day e go reach me Make I do my snap with cheese Let nobody come with motivate me, I just wanna do enjoyment Woah oh! So from a distance far away… Minding my business (away… Don’t wanna fall victim oh noo Carry your distress far (away… Only God wey holy… No let dem whine you (shade) Don’t wanna fall victim oh no… Take away this stress away Before I kolo, make I enjoy myself (eh eh) Sunday I go praise da lord (eh eh) I’m moving majestical (eh eh) Make I no kolo, so I enjoy myself (eh eh) Sunday I go praise da lord (eh eh) I’m moving majestical (eh eh) Nobody care nigga is your cry Hop in the Benz dem kind Pull up in a G wagon For my country na crime YEH! Cause when it’s God’s time, nobody fit stop am Nobody go press stop Make nobody buss am Nobody fit touch am Pray make I no dodge am Pray make I no rush am Make am no hit you down So from a distance (far away… Minding my business (away… Don’t wanna fall victim oh Noo Carry distress (far away… Only God wey holy… No let dem whine you (shade) Don’t wanna fall victim oh no… Take away this stress away Before I kolo, make I enjoy myself (eh eh) Sunday I go praise da lord (eh eh) I’m moving majestical (eh eh) Make I no kolo, so I enjoy myself (eh eh) Sunday I go praise da lord (eh eh ) I’m moving majestical (eh eh) Mad o… ….. the beat chef.