Ozumba Mbadiwe

&
Reekado Banks surprises his fans as he premieres the remix of his latest hit song ‘Ozumba Mbadiwe’. He went hard on the remix with a feature from the ‘Peru’ singer, Fireboy DML. The song was produced by P.Priime. Reekado Banks ft. Fireboy DML – Ozumba Mbadiwe (Remix) Lyrics I no dey move dat way Don’t make me move dat way Me, I no wan sleep for highway ‘Fore you cross, gaz look your sideways Me, I no come lagos for child’s play So I hear say dem dey find me (won wami , won ni won wa mi For the long time I been silent (won wa mi , won ni won wa mii ) I dey run am I be sterling But dey think say I’m in hiding Cos dey don’t know how to find me I’ll be on ozumba mbadiwe Coming to you Won l’olowo lo n s’ore olowo 1 milli for my head oh You better follow who know road; Since 2019 when I don blow I been on a roll, if you don’t know And I no get time for your convo Cause na money I dey find E no easy for lagos Do me a favour Pay me on time If I owe you a favour Make you no vex If you see me online Woni won wa mi Wetin concern me? I’m in San Francisco jamming Sho’ngbo mi? Oya oya oya send me my money Oya oya oya wire my raba Owo lo le gbe mi wa le Owo lo le gbe me wa le And in case the money enter I go dey oriental For ozumba mbadiwe I’ll be on ozumba mbadiwe