Listen

&
Nigerian comedian, actor, and musician, Basketmouth releases a new song titled ‘Listen’ and he features Wande Coal on the record. The song is taken off Basketmouth’s sophomore album ‘Horoscopes‘. ‘Love And Life’ is the 3rd song on the album and it was produced by Duktor Sett. LYRICS Intro It’s Wande Coal Easy BM The tunes Basket Mouth Duktor Chorus: Wande Coal Tetiiiiii Teti nkan ti mo fe so na Mo ko teti (Teti) Teti nkan ti mo fe so na oh Awulo niwaju oh Verse 1: Wande Coal Gbes Look at all the people wey dey look for me now Back then dem no dey my -face I been no like them and anybody dey try to invade my -space That’s why I no like them Tell them the story when I still dey hustle for lekki -phase Lekki phase one I’m a black diamond (I’m a black diamond) Pre-Chorus: Wande Coal Money long like ogologologologo Monеy long like ogologo ogologo oh Yeah ehn Iskaba Awudat Monеy long like ogologologologo Money long like ogologo ogologo oh Iskaba yeah Easy BM the tunes BasketMouth Chorus: Wande Coal Tetiiiiii Teti nkan ti mo fe so na Mo ko teti (Teti) Teti nkan ti mo fe so na oh Awulo niwaju oh Post-Chorus: Wande Coal (Everytime I step out I go tear am go down) (Tear am go down) (Why dem a vex cos I tear am go down) (Why, Why she dey wan to dey bend am go down) (Why, Why she no like…) (Why, Why she no like…) Everytime I step out I go tear am go down Tear am go down Why dem a vex cos I tear am go down (Why) Why she dey wan to dey bend am go down (Why) Why she no like to dey wear am go down Chorus: Wande Coal Tetiiiiii Teti nkan ti mo fe so na Mo ko teti (Teti) Teti nkan ti mo fe so na oh Awulo niwaju oh Outro: Wande Coal Everytime I step out I go tear am go down Tear am go down Why dem a vex cos I tear am go down (Why) Why she dey wan to dey bend am go down (Why) Why she no like to dey wear am go down Duktor