Eh God

Dear father in heaven 'Bout time to take over E don tey wey I trouble you Back down o lucifer I no dey follow pastor dey beef imam Father Na father Say me I don busy my call I won focus on you, on GOD Pre-Chorus Aye e ole fe ni to mo way Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas Aye e ole fe ni to mo way Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas Chorus Me I get sense I hold God I come first I don boss Plenty talk Plenty noise Plenty people Don come report Me I get sense I hold God I come first I don boss Plenty talk Plenty noise Plenty people Don come report Post-Chorus Ah! Eh God o No make I fall This one wey things dey cost I still want to ball I still want to tanotano Eh God o No make I fall This one wey things dey cost I still want to ball I still want to tanotano Verse 2 Dear father in Heaven Sometimes I catch your blessings E dey tey to show for face E be like HIV Church for club Gucci for cloth Land for 'Port Make dem no mind me yanga Pre-Chorus Aye e ole fe ni to mo way Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas Aye e ole fe ni to mo way Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas Chorus Me I get sense I hold God I come first I don boss Plenty talk Plenty noise Plenty people Don come report Me I get sense I hold God I come first I don boss Plenty talk Plenty noise Plenty people Don come report Post-Chorus Ah! Eh God o No make I fall This one wey things dey cost I still want to ball I still want to tanotano Eh God o No make I fall This one wey things dey cost I still want to ball I still want to tanotano Outro Aye e ole fe ni to mo way Shey bo wun lomo Barnabas Aye e ole fe ni to mo way Shey bo wun lomo Barnabas