Colide

, , , &
Code Name! Say my name baby say my name She' educated, want dey gimme brain Na High Note wey she just dey sing As I dey give her the thing, e dey digi down d tin Face down; hands up; baby make we Collide The first time, I take it real slow, she think say I polite And then, I give her real fast like Incredible dash Happy spending ma cash Her yansh, like Nikki Minaj Olua Some come with a mic' Some come with a gun [yea yea] Sebi you say no be only me waka come [yea yea] Where them been dey back then When we need back up? When we need back up? Now, everywhere cool down we dey chop up Living in my all-night-shop Eh eh eh I wish that you know Anywhere wey we go, we dey control oh Coming in your show- we dey tornado Now the lady say she dey like my flow Omoge want make we Collide oh Baby girl want make we Collide oh Since she don catch me off guard oh Wetin man go do, but to Collide oh? Sare wa na, je kin t'ona s'ibe I be like NEPA, je kin f'ana s'ibe Eh; Danbaba, Danbaba; eyan Bangerlee Am, am; am Danagog we like idi gan ni Ehn and I get money ehh You get big body, ehh You must to get money, eh Emi ati Cheeky Chizzy ati Ichaba, we' on fire No retire, eh; eyan Dremo pelu Mayor' Ati Fresh on the beat Won gbo wa se I wish that you know Anywhere wey we go, we dey control oh Coming in your show- we dey tornado Now the lady say she dey like my flow Omoge want make we Collide oh Baby girl want make we Collide oh Since she don catch me off guard oh Wetin man go do, but to Collide oh? As you see me so, me I want blow Na money I dey find with ma nighher, Cheeky Chizzy My type of flow- no one knows Say tomorrow, e go play for radio They must play my song They must play my music they must play the song Morning, afternoon, even midnight So, go below fine girl I like the way that you drop it Make we negotiate I give you my money your body is tempting Any time a girl is catching feelings All I do is I catch a flight le le leh No one ever did it, but I did Even though I dey cause fight yea eh Young Boy Young Lord Young G wey him future bright Swaa Mayorkun baby oh I know you' feeling what am feeling Let me show you what I have tonight, yea Mo gbe eh; before you talk to me, s'o ti brush? Pass me the paste till DJ cupppy oh T'o ba l'oyun fun mi, you're unlucky T'o ba tun wa f'oju ri mi, girl, se mo lucky? Before you talk to me, s'o ti brush? Pass me the paste till DJ cuppy oh T'o ba l'oyun fun mi, you're unlucky T'o ba tun wa f'oju ri mi, girl, se mo lucky? Please me, please me girl Girl, girl, girl Baby, tease me, tease me, love Milady say the light off, cos' we are on a level Level; yea yea Oh baby, do it my way; baby do it my way Baby, see, see, see; say the way I like money Gat me working all day, ehh Coast to Coast; East to East Anywhere the money dey, na there I dey Oya, oya; gan gan, make them pay Cos' a bad man no dey like delay Already set the time, and which in the case Loud it; gat me feeling different tribe away