Bunieya Enu

Eiyeh (Eiyeh) Oh oh oh (Oh oh oh) Oh oh oh oh oh! Oh oh oh oh Oh oh oh oh oh oh oh oh As we dey celebrate Bunieya Enu Bunieya Enu Bunie nu ya Enu As we dey celebrate Bunieya Enu Bunieya Enu Bunie nu ya Enu As we dey celebrate We thank God oooh Baba you too much oooh We thank God oooh You too much oh, you too much oh Chei, see The way we dey spend this money no dey fear me (fear me) I got so many people wey dem dey dare me (eeh) Ba-ba Back in the days nobody send me Now dem come dey near me, cause dem want to see me fail Thank God its Friday (Friday) And I go rock am like my bai-day Oh Oh Oh I'm so excited (excited) So everybody show your style eeh As we dey celebrate Bunieya Enu Bunieya Enu Bunie nu ya Enu As we dey celebrate Bunieya Enu Bunieya Enu Bunie nu ya Enu As we dey celebrate We thank god ooh Baba you too much oh We thank god oh You too much oh You too much oh That's why we celebrate let's celebrate Now put your hands in the air Move them up like you just don't care I dey say we dey pop champagne Jubilate and no complain oh Na so we dey doam everyday Kpata kpata we dey kneel down and pray Scatter them we dey start to the grace oh Na ti we men oh Ima no Okacha si ma dunine enu Okacha si ma dunine enu Okacha si ma dunine enu So make it No mind them oh No do gra gra No send them oh Come join body oh We blend them Make you they tell them say Thank god it's Friday And I go rockam like my birthday Ohh I'm so excited So everybody show your style eh How sweet they celebrate Bunie ya enu Bunie ya enu Bunie duya enu How sweet they celebrate Bunie ya enu Bunie ya enu Bunie duya enu How sweet they celebrate We thank god oh Baba you too much oh We thank god oh You too much oh You too much oh That's why we celebrate Let's celebrate How sweet they celebrate We dey jubilate Omo no playe he 'Till make no dey underate Now we dey calculate You dey dey speculate Me I no send them oh No send them oh But Thank god it's Friday And I go rockam like my birthday Ohh I'm so excited So everybody eh Move your body eh How sweet they Bunie ya enu Bunie ya enu Bunie be duya enu How sweet they celebrate Bunie ya enu Bunie ya enu Bunie duya enu How sweet they celebrate We thank god oh Baba you too much oh We thank god oh You too much oh You too much oh Bunie ya enu Bunie ya enu Bunie ya enu How sweet they celebrate Bunie be duya enu Bunie be duya enu Bunie be duya enu eh How sweet they celebrate Ima no Okacha si ma dunine enu Okacha si ma dunine enu Okacha si ma dunine enu