Born To Win

Right Chulo Legoo E yeah eh ah Chulo no dey tire Chulo lift them higher Take dem higher stoopid right I’m born to win Me I no get anybody to help me so I must win right All my life everyday my dream is just to win Me I no get anybody to help me so I must win Na me be the boy back then dey borrow Nobody really knows tomorrow Gongo a gongo a gongo aso right Back inna the days we dance gongo aso yeah These days everything maka din lo I know some artists wey we start I hear them no more Brother sister aye lo yeah Back inna the days dem dey buga gan Look around turn around see The grace for my life is so special I’m born to win I no get anybody to help me so I must win right All my life everyday my dream is just to win chulo eh Me I no have anyone to support me so I must win Na me be the boy back then dey borrow Nobody really knows tomorrow Get away when I sell plantain Where dem dey nobody really knows tomorrow E don tey when the boy don dey reign Me I dey hustle back e don tey chulo eh Get away when I bin sell plantain Where dem dey E don tey when the boy don dey reign Me I dey dey hustle back e don tey chulo eh Chulo no dey tire Anytime I come me I give them fire All of my guys me I link dem higher And I’m still that tonyo tonyo Say chulo no dey tire Any time I come me I give them fire All of my guys me I link dem higher And I’m still that tonyo tonyo I’m born to win I no get anybody to help me so I must win right yeah All my life everyday my dream is just to win chulo eh Me I no get anybody to help me so I must win yeah Na me be the boy back then dey borrow Nobody really knows tomorrow Gongo a gongo a gongo aso Back inna the days we dance gongo aso Gongo a gongo a gongo aso These days everything maka din lo All of my guys are durella Look around turn around see Say the people wey we start I see dem no more Stoopid Legoo