Bentley,Benz & Gucci

Soft – Bentley Benz & Gucci. Dagogo Records singer and songwriter, Soft has finally dropped his much anticipated single titled ‘Bentley Benz & Gucci.’ The new song ‘Bentley Benz & Gucci’ serves as a followup to his ‘Money‘ remix which he teamed up with Wizkid. Lyrics Heba Dagogo Records baby Ah eh Ah ah Soft bang bang bang Oh oh Father please don't let me lose (Don't make me lose) If you give me one chance Omo na success I go choose Help me secure my daily bread (My daily bread) My money on my mind all day Banging in my head Tori kpe From the sunset to sunrise The street is so crazy I just dey pray to God to give me the grace o Make I create history Lord I need a surprise Because truly e no easy o Man alone no fit do am o Man alone no fit do am o The truth be say If I my pikin ask me 'why I broke?' Na wetin I go talk? Who I go put the blame on top The truth be say If you make am Na you know This one no say them say Make up that your mind today I want a life of Bentley, Benz and Gucci (Fajagba) And I wanna like money money money uh yea I want a life of Bentley, Benz and Gucci (Fajagba) And I wanna like money money money uh yea More alert must to tear Jaiye si ban ko li 2 seconds them must to hear Bobo something o Eledami sey 'mgbo mi o Make my tori unfold o I want plenty money I want plenty owo Tori kpe From the sunset to sunrise The street is so crazy I just dey pray to God to give me the grace o Make I create history Lord I need a surprise Because truly e no easy o Man alone no fit do am o Man alone no fit do am o The truth be say If I my pikin ask me 'why I broke?' Na wetin I go talk? Who I go put the blame on top The truth be say If you make am Na you know This one no say them say Make up that your mind today I want a life of Bentley, Benz and Gucci (Fajagba) And I wanna like money money money uh yea I want a life of Bentley, Benz and Gucci (Fajagba) And I wanna like money money money uh yea It's Blaise on the beat baby Heba