B. D’OR

&
Omo guy, wetin dey sup? Wetin dey sup? I dey your side, I dey your side Yeah, yeah One man, two man, three E don penkelemesi Penkelemesi Con dey move like ah disco (move like ah disco) Won ni kin ma lo la'tan (la'tan) I be boss, I be actor So therefore, give me Ballon d'Or Oya, come take a picture (take a picture) Rora yo, ayo n kpa'yan (n kpa'yan) Oya, follow my instruction Won nle mi bo, won nle mi bo, won nle mi bo oh Won nle mi bo, won nle mi bo, won nle mi bo oh Penkelemesi Come dey smoke cannabis Doctor say make I pop one of this Make me fly like say I'm Aladdin Come bring some kind melodies Omo, Messi self no do pass like this So many things inside of my jeans I swear down, e be things, e be things (Ayy, ayy) Penkelemesi Con dey move like ah disco (move like ah disco) Won ni kin ma lo la'tan (la'tan) I be boss, I be actor So therefore, give me Ballon d'Or Oya, come take a picture (take a picture) Rora yo, ayo n kpa'yan (n kpa'yan) Oya, follow my instruction Oh Lord of mercy I dey with one wey dey call me Messi I dey for Shitta, she go fly come check me I never see person wey fit money impress me All of the things she dey do, she dey test me I dey with kele wey for back, I dey pressin' The one I carry come don dey suspect me She call me "Small body, big engine" (oh, ahh) On my number, she callin' on (mo gbe oh) Anytime wey she wan give me lovin' ah (mo gbe oh) And like a flat tire, me go pump it up (mo gbe oh) And every other day, na she dey turn me on Say me I still dey make I cum the more (cum the more) As soon as we dey reach house, we dey kponkriyon Walahi, I forget say her guy dey for jersey Omo, omo, moti penkelemesi oh (moti penkelemesi oh) Penkelemesi Con dey move like ah disco (move like ah disco) Won ni kin ma lo la'tan (la'tan) I be boss, I be actor (be actor) So therefore, give me Ballon d'Or Oya, come take a picture Rora yo, ayo n kpa'yan (n kpa'yan) Oya, follow my instruction Won nle mi bo, won nle mi bo, won nle mi bo oh (bo oh) Won nle mi bo, won nle mi bo, won nle mi bo oh (bo oh) Won nle mi bo, won nle mi bo, won nle mi bo oh Won nle mi bo, won nle mi bo, won nle mi bo oh