Alone

Ehee you come here (Yes Sir, Sir) You say your name is what again (Ok Kiss Daniel Sir) Kiss Gini (Daniel, Daniel) Oh Kiss Daniel, ok Eeeh, You want to record your first song (Yes Sir) Which of your mate ka ifulu here Odika onye a amaro ife anyi na eme ebe a My brother it's as if you don't have talent You will come back tomorrow I think eh this Man will be allowed The storm is over now Listen to my story now Ibilabe de for now, ooh oh oh I know them a run their mouth, oh no If you chop alone Brother you will die alone oh Carry your cross alone And them take you perfectly Believe in your self oh Open your mouth and say you will If you die my brother nobody go die with you Diye diye mi, diye diye mi Were were mi, were were were Diye diye mi Malo koba (Malo malo koba mi) Malo koba mi Diye diye mi Diye diye Were were mi, were were were Diye diye mi, ah! Omo malo koba mi This world is a wicked world No friends, No foods, No common bloods (common bloods) People people and their words My brother better be close to God (Close to God) oh no! If you chop alone Brother you will die alone oh Carry your cross alone And them take you perfectly Believe in your self oh Open your mouth and say you will If you die my brother nobody go die with you Diye diye mi, diye diye mi Were were mi, were were were Diye diye mi Malo koba (Malo malo koba mi) Malo koba mi Diye diye mi Diye diye Were were mi, were were were Diye diye mi, ah! Omo malo koba mi Diye diye mi Were were mi Diye diye mi Malo malo koba mi Diye diye mi (Diye diye mi) Were were mi (Were were mi) Ooh ohoo Diye diye mi, ah! Omo malo koba mi Diye diye mi Were were mi Diye diye mi Malo malo koba mi Diye diye mi Were were mi (Were were) Diye diye mi, ah! Omo malo koba mi Malo koba femi