Tony Montana

&
Eh eh eh(ahn ahn ahn) Of lagos Achi My baby ke elegan ma tan e Ke elegan ma tan e Ke elegan ma tan e ×2 My baby ke elegan ma tan e oo Ke elegan ma tan e Ke elegan ma tan e ×2 O fowo jono Otu fobo jono You don′t really care if you right or you wrong You tan mian mian I don't know anymore But you don′t really know say I truly love youuu How e dey do you? Baby don't play me for a fool Don't be rude(eh eh) Shey you dey denge you dey pose You dey fakafikifaka you dey commando You see my bear bear You no dey fear fear Wetin I wear wear no be tear tear Even if na tear tear Na easy tear tear Shebi your eyes wey tear don clear clear Emi tony montana balling on a daily Eyan shabaranking rocking mackavelli I′ve been repping lasgidi then you were a baby You can ask about me(aaah) Molemi Tony montana balling on a daily Eyan shabaranking rocking mackavelli I′ve been repping lasgidi then you were a baby You can ask about me Achi My baby ke elegan ma tan e Ke elegan ma tan e Ke elegan ma tan e ×2 My baby ke elegan ma tan e oo Ke elegan ma tan e oo Ke elegan ma tan e Ke elegan ma tan e Shey you dey denge you dey pose You dey fakafikifaka you dey commando You no dey fear fear You see my bear bear Wetin I wear wear no be tear tear Even if na tear tear Na easy tear tear Shebi your eyes wey tear don clear clear Eyan tony montana balling on a daily Awa shabaranking rocking mackavelli You can ask about me baby Eyan tony montana balling on a daily Awa shabaranking rocking mackavelli I've been disvirgin When you were a virgin You can ask about me (achi) My baby ke elegan ma tan e Ke elegan ma tan e Ke elegan ma tan e ×2 My baby ke elegan ma tan e oooo Ke elegan ma tan e oo Ke elegan ma tan e Ke elegan ma tan e O fowo jono Otu fobo jono You don′t really care if you right or you wrong You tan mian mian I don't know anymore But you don′t really know say I truly love youuu How e dey do you? Baby don't play me for a fool Don′t be rude Shey you dey denge you dey pose You dey fakafikifaka you dey commando You no dey fear fear You see my bear bear Wetin I wear wear no be tear tear Even if na tear tear Na easy tear tear Shebi your eyes wey tear don clear clear Emi tony montana balling on a daily Eyan shabaranking rocking mackavelli I've been repping lasgidi then you were a baby(aaaaah)