Telli Person

, &
Yaga yaga Yeh Soundbowy Baddo Iyo Leggo Phyno Fino weyu Leggo Yetunde every night and day You like to samankwe Brother Nnamdi all your friends Dey work your own na samankwe eh I tell you you no gree I advise you you no hear I tell you you no gree Your friends dem talk put you no gree You say all na story Dem tell you you no gree Mother beg you you no hear eh When the time is right my brother eh Telli Person telli Person o Dem no dey telli person When your eyes go clear o Telli Person Dem no dey telli person Ebele adi lo ya Ima kwa n’ebele adilo ya Egosi gi meat Nye gi ishi fish e Welu maka uru adiro ya Ha aka’m adiro ya Nekwa abu mu aji adiro ya Ichoga yo mother ichoga your babe Nekwa n’anya mu afuro ha ehh All I want is what is meant for me oh!! My father used to tell me PLEASE MY SON invest money oh!! ehh You no get work you Just de show money oh You follow gucci oh Olu akuo I tell you you no gree Them tell you you no hear Your mother tell you you no gree I warn you you no hear For this street wey we Dey ndi ogbe no d play Ha ga ako kwa your way Nwanne le When the time is right my brother eh Telli Person telli Person o Dem no dey telli person When your eyes go clear o Telli Person Dem no dey telli person Oya Telli person Oya samina mina eh eh waka waka eh eh Samina mina you travel go minna Dem say dem see you for Abuja Nwa’ne oya check eh enu Ti mo fi la sho le peck eh Tele tele oni mi’o shey spec eh Owo off shoulder oni crew ni neck eh Omo I’d be gone till November ma gor O fe she falafolo ko sun s’apa kan You say I be thug like Pe mi’o l’ Owo mo tun ri bi eja shawa gan mo Gba yawa gan men mo gba yawa gan Aye mi ti wa da ti’eh wa sour gan O un fimi shako tori era faragon Mama re tun bi’mi who is your father gan Who’s hot who not Tell me who rock Who sell out in the stores You tell me who flopped Who copped the blue drop Whose jewels got rocked Yeh Badoo no ni o Baby oya whine for me o One two koma lo’mo mi o Bend down ko ma jo for me oo When the time is right my brother eh Telli Person Telli Person o Dem no dey telli person When your eyes go clear o Telli Person Dem no dey telli person