That Guy

Kapaichumarimarichopaco Ayi Astalavi give dem Adam chop apple Abi u no dey read Bible What will be will be Na English be obstacle Many people don try many people don fail I no wan be that guy If you sabi law of gravity se You no go wan gapa I say many people make am Many people succeed them no get long life When the time comes brother You must cry your cry (Ehhh) Everyday I dey thank God for my life (Ehhh) Say na your plaster make all my corner tight (Ehhh) I dey pray to Jah make I no backslide (Ehhh) Agege bread wey don turn to slice Many people don try many people don fail I no wan be that guy I thank God say I no give up Them for dey whyne me like satan whyne Jesus I call them say them no pick up Where una dey see this money still them no tell us But I trek am, and I run am one kind This my music them must hear am worldwide You wan stop me, be like say you wan die You wan know wetin me &; God don come put for altar Quick one, Mr Investor As you dey invest, make you chop life o (chop life o) Coz if you kpeme o, nothing wey you go carry go (carry go) Many people don try many people don fail I no wan be that guy If you sabi law of gravity se You no go wan gapa I say many people make am Many people succeed them no get long life When the time comes brother You must cry your cry (Ehhh) Everyday I dey thank God for my life (Ehhh) Say na your plaster make all my corner tight (Ehhh) I dey pray to Jah make I no backslide (Ehhh) Agege bread wey don turn to slice Many people don try many people don fail I no wan be that guy I no wan come this life in vain I no come this life to come fail I no wan know hunger again When my gbedu drop, all of them dide Awon tan nipe ko sheyshey Won pe mi nsin won fe ba n shere Ere ife abi suwe E dakun e je koro wa maye Quick one, Mr Investor As you dey invest, make you chop life o (chop life o) Coz if you kpeme o, nothing wey you go carry go (carry go) Many people don try many people don fail I no wan be that guy If you sabi law of gravity se You no go wan japa I say many people make am Many people succeed them no get long life When the time comes brother You must cry your cry Everyday I dey thank God for my life Say na your plaster make all my corner tight I dey pray to Jah make I no backslide Agege bread wey don turn to slice