Oh sugar sugar
First of first nah you
You turn your back, you do me para shoot
Nne why
But first I no go do
E pain me die your love nah cock and shoot
Nne why
You want to finish me
Hey ha
With this your British ni
Hey ha
I no fit speak English
Hey ha nwanne
You want to pieces me
Hey ha
You want to visit meHey ha
You kon wear little shimi
Hey ha
Nwanne
Temptation nah one thing
Falling in love nah one thing
This your own na bad thing
Temptation nah one thing
Falling in love nah one thing
This your own na bad thing
You want to finish me
Hey ha
With this your British ni
Hey ha
I no fit speak English
Hey ha
Nwanne
You want to pieces me
Hey ha
You want to visit me
Hey ha
You kon wear little shimi
Hey ha
Nwanne
Plenty Chima don dey disturb
But I still dey your domot.
So tey dem wan dash me love
I only need your support
Hope one day
U go knack me jazz ee
Pretty ogbanje ah ah
Ina fui fui nememo
Ina fui fui nememo ada
You for show me love make
I see I still dey your domot
Ina fui fui nememo
Ina fui fui nememo ada
Ah you don kill
You don kill person pikin oo oo
You want to finish me
Hey ha
With this your British ni
Hey ha
I no fit speak English
Hey ha nwanne
You want to pieces me
Hey ha
You want to visit me
Hey ha
You kon wear little shimi
Hey ha
Nwanne
Temptation nah one thing
Falling in love nah one thing
This your own na bad thing
Temptation nah one thing
Falling in love nah one thing
This your own na bad thing
You want to finish me
With this your British ni
I no fit speak English
Nwanne
You want to pieces me
You want to visit me
You kon wear little shimi
Nwanne
Hey ha
Hey ha
Hey ha ha
Nwane
Sugar sugar ha ha
Hey ha
Hey ha
Hey ha
Nwane
Comment