I was born on the 19th December 1994
And since I was born the Nigerian government never gave a fuck
Fela died saying this
Different president same old shit
Harmless citizens dema kill
And them say we dey practice democracy
See bloodshed una no get conscience?
Using us against us, come TV dey talk nonsense
E pa omolomo fun olomo edakun kilon sele gan gan
All we need is change, naija must better, ode ti di dandan
Is it a crime to fight for our rights?
60 years no good road no light.
Go embassy see long line, people wan japa for their life
Ewo loshi ijoba tip gbadun kokoshi
Protest turn to massacre (gunshots), everybody don japa.

Soro Soke
ZlantanHip Hop & Rap2023
Comment