Precision

My time and my energy Don't waste on nobody 'Cause I dey try sort myself And you for like sort yourself (shekpe) Na person wey get money dey carry shoulder gan Eni t'oba l'owo l'aye loma n gbera gan And I dey move with precision, I go carry you along Bebe nlo Thank God say me I get God Oya, yeah Iwo t'oba l'owo na'wo e soke No go think am, na'wo e soke F'araya, ko na'wo e soke Jogodo, sungba, na'wo e soke Iwo t'oba l'owo na'wo e soke No go think am, na'wo e soke F'araya, ko na'wo e soke Jogodo, sungba, na'wo e lo I dey with Shizzi as the vibe dey go (Shizzi) Energy on point, we dey jam dey go See thе fine fine girls, dem dеy eye me oh But, I no send, I dey carry go (I dey carry go) K'oma lo gbe mi s'Owa, awa carry gan Aye yi o ni baje oh, maro lo oh As I dey here oh, dey here I'm counting my blessings My time and my energy (e-yo) I don't waste on nobody (e-yo) 'Cause I dey try sort myself (e-yo) So you for try sort yourself (e-yo) Mo ni gege shi-gege (e-yo) Make nobody come dey waste my time (e-yo) 'Cause I dey try sort myself (e-yo) Oya, k'alo, j'ama j'aye lo, yeah-eh Na person wey get money dey carry shoulder gan (e-yeah) Eni t'oba l'owo l'aye loma n gbera gan oh (kobo) And I dey move with precision, I go carry you along Bebe nlo Thank God say me I get God Oya, yeah Iwo t'oba l'owo na'wo e soke No go think am, na'wo e soke F'araya, ko na'wo e soke Jogodo, sungba, na'wo e soke Iwo t'oba l'owo na'wo e soke No go think am, na'wo e soke F'araya, ko na'wo e soke Jogodo, sungba, na'wo e lo My time and my energy (e-yo) I don't waste on nobody (e-yo) 'Cause I dey try sort myself (e-yo) So you for try sort yourself (e-yo) Mo ni gege shi-gege (e-yo) Make nobody come dey waste my time (e-yo) 'Cause I dey try sort myself (e-yo) Oya, k'alo, j'ama j'aye lo, yeah-eh Na person wey get money dey carry shoulder gan (e-yeah) Eni t'oba l'owo l'aye loma n gbera gan (kobo) And I dey move with precision, I go carry you along Bebe nlo Thank God say me I get God Oya, yeah Iwo t'oba l'owo na'wo e soke No go think am, na'wo e soke F'araya, ko na'wo e soke Jogodo, sungba, na'wo e soke Iwo t'oba l'owo na'wo e soke No go think am, na'wo e soke F'araya, ko na'wo e soke Jogodo, sungba, na'wo e lo My time and my energy (e-yo) I don't waste on nobody (e-yo) 'Cause I dey try sort myself (e-yo) So you for try sort yourself (e-yo)