Play

I don see your type before No be say you like the boy But you go dey eye the boy Long as there be cash involved (Wait) (Okay) (Yeah) Who's that girl o Who’s that girl o The way she dey whine got me asking Who's that girl o Who's that girl o I don’t know you but I fit die for your matter Die for your matter I don't know you but I dey craze for your waist Craze for your waist o I don't show so much emotion (Ayy) I just wanna go with the motion (Ayy) I know I'ma spend all my cash (Ayy) But I know you worth all the action And I know you gon' leave me Leave a young brother hanging I've been played I've been played But not today Oh bad girl you a slayer slayer As a bad boy wey I be sef I be player player When the player meet the player player We go enter one ṣokoto (Ay) Cause I dey ball like maradona dona What I know be say Somebody go play somebody o Somebody go play somebody o Today na today Somebody go play somebody o Why I be falling for you Can't pick none above you I don see your type before No be say you like the boy But you go dey eye the boy Long as there be cash involved She was play me which formation Li- li- li- skrr I pull up a lituation Bad boy in the place cool down (Eh) Fela with the concubines eh Gucci’ed up omo no dey look down Break it break it down Oh bad girl you a slayer slayer As a bad boy wey I be sef I be player player When the player meet the player player We go enter one ṣokoto e Cause I dey ball like maradona dona What I know be say Somebody go play somebody Somebody go play somebody Today na today Somebody go play somebody Why I be falling for you Can’t pick none above you Somebody go play somebody Somebody go play somebody Today na today Somebody go play somebody Why I be falling for you Can't pick none above you (Focus) God damn mehn I fucking love it mehn Shit

Jaya9

Mostbet

MCW

Jeetwin

Babu88

Nagad88

Betvisa

Marvelbet

Baji999

Jeetbuzz

Mostplay

Melbet

Betjili

Six6s

Krikya

Glory Casino

Betjee

Jita Ace

Crickex

Winbdt

PBC88

R777

Jitawin

Khela88

Bhaggo