Party No Dey Stop

&
It's kel-p vibes I’m not moved by what I see I know who I be I just want my peace Make money eh I go get everything I need In my own timing Koni kọja mi koni delay So many people deny Oluwa don co-sign Can’t believe this is my life Everything come align They looking me so surprised Shọmọde lo dun bayi I know it's hurting your pride Believe me I don't mind Party no dey stop when we pop Yeah we up Plenty spending like it’s nothing Party no dey stop when we pop Yeah we up Plenty spending like it’s nothing See me I no dey worry cause Oluwa don co-sign me I no dey put mind for wetin no concern me Kind of slow but I'm always on timing ahn See my eyes don see many thing Ti mi o gbadura f'ota mi If you still dey hate you need therapy Good vibes no bad energy oh ahn yeah Aje ti n ba jade tan aya wọn a ja Ti n ba ti fẹ mule na banger Me wey I don high on paraga How I go get time for wahala Find one girl wey fine like Rihanna Spending like Obi Cubana Leave acting for Tony Montana Original not made in China Party no dey stop when we pop Yeah we up Plenty spending (Plenty Spending) Like it’s nothing (Like it's nothing) Party no dey stop when we pop Yeah we up Plenty spending like it’s nothing Ọrọ aye mi ko ma le Ma lọ Cali or Paris Go again another day Kilo fẹ Richard Millie or Patek Wo currency lọwọ mi The real shit no fugazzi no fugazzi In tha club turn it up (Turn it up) Oluwe mawe oluwe mawe oh Oluwe mawe Party no dey stop when we pop Yeah we up Plenty spending (Plenty spending) Like it’s nothing (Like it's nothing) Party no dey stop when we pop Yeah we up Plenty spending like it’s nothing