Ojemba

&
Mad oh Hmmmm Wa Oluwa cover me oh Man no fit be God oh They wan make I slow down oh But I no go look back oh Ọ kwa Chukwu na-enye oh E dey sweet me for belle oh Ife ọ sọlụ fa mebe oh Abụkwa m ojemba enwe ilo God cover me for my front and my back oh (Ojemba enwe ilo) You wish me to fall I go jump I go pass oh (Ojemba enwe ilo) Chasing the bag ife anyị na-achọ bụ ego mbute (Ojemba enwe ilo) No weapon fashion against me shall prosper oh (Ojemba enwe ilo) This little light of mine oh I'm gonna let it shine oh See wetin God don design oh (Ojemba enwe ilo) This little light of mine oh I'm gonna let it shine oh See wetin God don design oh (Ojemba enwe ilo) If I fall I rise I got my eyes set on the prize You know say shoe get size And all my shoes na designer Heavy is the head wey dey carry the crown Omo my shoe no go fit any man Even if I dey for dungeon or underground Oluwa cover me anytime And if you snooze you collect And if you loose dem forget you my guy you go quench So many goons for my set Many goons wey dey para Wey dey zazu for the bench oh We can't stop we carry shinning armor On our way to Zion All my guys them be Lion Won bi iya won God cover me for my front and my back oh (Ojemba enwe ilo) Obstacle come I go jump I go pass oh (Ojemba enwe ilo) See no looking back ife anyị na-achụ bụ ego mbute (Ojemba enwe ilo) No weapon fashion against me shall prosper oh (Ojemba enwe ilo) Anyị ga na-eje eje na-abata abata oh ewoo (Ojemba enwe ilo) And fa ya na-akụ aka ma anyị bata abata oh ewoo (Ojemba enwe ilo) Gwa onye na-ewe iwe ya belụ ebelụ ewoo (Ojemba enwe ilo) No weapon fashion against me shall prosper oh (Ojemba enwe ilo) This little light of mine oh I'm gonna let it shine oh See wetin God don design oh (Ojemba enwe ilo) This little light of mine I'm gonna let it shine oh See wetin God don design oh (Ojemba enwe ilo)