Ogechukwu

&
Vibes dey body e no dey finish Vibes dey body e no dey finish Hmm mm hmm Ohh ahh Many people ask me how I do this Tell them na Ogechukwu wey dey do am finish And if dem check my wallet see say money finish You know say dem go gather round to laugh me pieces yeah yeah yeah Ask me ask me how I do this Tell them na Ogechukwu wey dey do am finish ayy ayy ayy As I dey sing this my music See all my people gather round dey come dey feel it yеah ayy ayy Settle down settlе down Settle down settle down Make I tell you story inside this my music yeah ayy ayy Settle down settle down Settle down settle down Make I tell you story inside this my music yeah ayy ayy Many people ask me how I do this Tell them na Ogechukwu wey dey do am finish yeah ayy ayy As I dey sing this my music You know the vibes dey body e no dey finish yeah hh Vibes dey body e no dey finish (Le le le le le le lo) Vibes dey body e no dey finish (Le le le le hmm) Ayi ge nye gi nwuri Egwu wa bu egwu dinma Ka in nye gi awuri oh wo wo Egwu wa bu egwu dinma Gbarume egwu ihunaya wu oh (Ahn ahn) Egwu ihunaya wu oh (Ayy ayy) Buju nwa baby ayy (Ahn ahn) Vibes dey body e no dey finish Settle down settle down Settle down settle down Make I tell you story inside this my music yeah ayy ayy Settle down settle down Settle down settle down Make I tell you story inside this my music yeah ayy ayy Many people ask me how I do this Tell them na Ogechukwu wey dey do am finish yeah ayy ayy As I dey sing this my music You know the vibes dey body e no dey finish yeah ayy ayy Le le le le Le le le